Dem say Na Our President Go Be Minister Of Petroleum
As President Muhammadu Buhari dey name im ministers dem. Rumors don dey comot say na him go hold the post of Minister for Petroleum. Me i dey think say him go do am better sha as him dom do am before that time wey Obasanjo be Head of States
No comments:
Post a Comment